tear rubber
Naija
Etymology
From: English tear and rubber
Pronunciation
- tɛ:r
Adjective
- Someting wey still new wey be say dem never use am at all.
- Di motor wey you go win na tear rubber. — (NSC_2021, The car you won is a brand new car.)
- Dat babe buy one expensive phone wey bi tear rubber. I wonder where she dey see di money wetin she dey buy. — (NSC_2021, That girl bought an expensive new phone. I wonder where she gets the money from.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
English: brand new