mud

Revision as of 13:18, 3 December 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''mud'' ===Pronunciation=== * mɔ̑d <sm2>Pcm-ng-mud.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-mud.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Red or black sand wey don mi...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English mud

Pronunciation

  • mɔ̑d

Play Play

Noun

  • Red or black sand wey don mix wit water.
  1. White wey I wash for outside don fall inside mud for backyard as rain fall.  — (NSC_2021, The white I washed fell into the mud at the backyard when it rained.)
    I no wan chuk leg inside dis mud wey dey outside.  — (NSC_2021, I don't want to smear my legs with the mud outside.)

Synonyms

Translations

  • English: mud

Verb

  • Make person do wetin go make person wey dey alive make e no dey alive again.
  • Robbers don mud di guy.  — ( NSC_2021, The guy has been killed by robbers.)
  • I go just mud you for hia.  — (NSC_2021, I will kill you here.)

Synonyms

Translations

  • English: kill