katikati

Revision as of 09:30, 6 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Frequency=== ===Usage=== ===De...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

Etymology

Pronunciation


Frequency

Usage

Definition

Noun

  • Make person dey do as e like make e no dey hear wetin person dey tell am make e do.
  • De don free am, e too dey do katikati.  — (NSC_2021, They now ignore him, he is too recalcitrant.)
  • Dis katikati wey you dey do, e no go pay you o. Na when you look con see sey de no dey put mouth for you again na im your eye go clear.  — (NSC_2021, Your recalcitrant behaviour will not end well for you. When you look around and see that everyone now ignores you, you will come to your senses.)

Synonym

wahala, i.t.k,

Translation

  • English: recalcitrant