raise shoulder

Revision as of 20:42, 13 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''raise'' and ''shoulder'' ===Pronunciation=== réz ʃóúdà <sm2>Pcm-ng-raise shoulder.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-raise shoulder.m.og...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From: English raise and shoulder

Pronunciation

réz ʃóúdà Play Play

Verb Phrase

  • Make person dey do like sey e pass everybody.
  • Who you dey raise shoulder follow? E no be your mate o. De no go see bone pick for your body if e slap you o.  — (NSC_2021, Who are you acting up for? He is not your age mate. He'll beat the daylight out of you.)
  • No be sey you people first no want like you, but you too dey raise shoulder, once once, try dey calm down.  — (NSC_2021, It's not that people chose to dislike you, but you are very proud. Now and then, try to humble.)

Synonym

form, buga

Translation

  • English: prideful