afternoon food
Revision as of 14:16, 15 December 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== * afternoonfood ===Pronunciation=== * ɑ̀ːftúnùːfùd <sm2>Pcm-ng-afternoon food.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-afternoon.m.ogg</sm2> ===Nou...")
Naija
Alternative Form
Pronunciation
- ɑ̀ːftúnùːfùd
Noun
- Food wey person dey chop for di middle of di day when sun don comot.
- No be everybody get money to dey chop afternoon food for dis time wey we dey so. — (NSC_2021, Not everybody can afford to eat lunch in this present situation of things.)
- I dey like make my afternoon food be eba and correct oha soup. — (NSC_2021, I love to have eba and oha soup for lunch.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: lunch