hot water
Naija
Etymology
From: English ‘’hot and water’’
Pronunciation
- hɔ̀twɔ̀tá
Noun
- Water wey don tey for fire wey fit burn person if e touch body.
- If you wan make eba, you go need hot water. — (NSC_2021, If you want to make eba, you need hot water.)
- For harmattan I no dey fit baff wit coldwater if I no see hot water. — ( insert translation )
Related forms
Antonym
Translation
English: hot water