coldwater

Naija

Alternative form

Etymology

From: English cold and water

Pronunciation

  • kòlwɔ̀tá

Play Play

Noun

  1. Water wey dey no put for fire or sun make e hot.
    • If you want use coldwater baff, naim be sey wetin you want use cover body go near you. Dis harmattan no dey follow you laugh o.  — ( If you want to bathe with cold water you have to have a cloth nearby, the harmattan is not friendly.)
  2. Water wey dey put for fridge, wey never turn iceblock
    • E no good make person dey take medicine with coldwater.  — (It is not advisable to take medications with cold water.)
    • Chest dey pain you, you still dey drink coldwater? Stop am jor!  — (Your chest hurts and you are still taking cold water? Stop it!)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: cold water