rap
Naija
Etymology
- From: English rap
Pronunciation
Verb
- Type of way wey de dey sing song wey be sey e be like sey na talk de dey talk
- E go hard make you see song wey de dey rap wey pidgin no dey inside. — (NSC_2021, It'll be hard to find a rap song that doesn't have any pidgin in it.)
- You want call who dey rap for pidgin, you no call Erriga? Haba! — (NSC_2021, You want to mention people who rap in pidgin and you haven't mentioned Erriga? How will that work?)
- Di way wey person take dey speak langua
- Everybody can dey claim warri. You go fit rap di waffi langua? — (NSC_2021, Everybody likes to claim to be from Warri. But can you speak the special way they speak?)
- Small pikin for dis side no dey tay before de begin dey rap di langua, na normal ting for here. Even pastor sef, if e no careful e go forget imsef begin rap am. ) — {{{3}}}
Translation
- English: rap, speak in special codes