kpuf

Revision as of 12:35, 24 January 2022 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Yoruba ''kpa'' meaning ''put something off'' ===Pronunciation=== kpʊ̂f <sm2>Pcm-ng-kpuf.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-kpuf.m.ogg</sm2> ===Verb===...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Yoruba kpa meaning put something off

Pronunciation

kpʊ̂f Play Play

Verb

  • Make someting or person comot life from person.
  • Police don kpuf di tief. E bin wan run naim dey shoot am.  — (NSC_2021, The police have killed the thief. He wanted to run and then they shot him.)
  • No go put hand for wetin go kpuf you.  — (NSC_2021, Don't get involved in things that can kill you.)

Synonyms

Translations

  • English: kill