hand work

Revision as of 14:42, 24 September 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English hand and work

Pronunciation

  • hând


Noun

  • Type of work wey person dey do, with im two hand, wey person fit learn wey fit dey bring money come for di person.
  • I get hand work wey be my side hustle wey de bring me money every day.  — (NSC_2021, I have an handiwork that I do, in addition to my occupation that I earn from daily.)
  • All of my children get hand work wey de dey do.  — (NSC_2021, All my children have a skill.)

Related form

Translations

  • English: handiwork, unskilled labour, vocation