wellwell

Revision as of 10:03, 28 February 2022 by Emeka (talk | contribs) (→‎Adverb)

Naija

Alternative form

Etymology

From English: well

Pronunciation

  • wɛ̂lwɛ̂l

Play Play

Adverb

  1. Make someting dey no be small
    • Dat guy get money wellwell  — (NSC_2021, That man is really rich.)
    • You see dat guy wey tall wellwell wey come?  — (NSC_2021, Did you see that really tall man who came?)
  2. Make someting dey happen no be small
    • Di guy sabi wash moto wellwell.  — (NSC_Legbeti_2020, The man knows how to wash cars very well.)
    • Small small pikin dey like dat woman wellwell.  —  (NSC_Legbeti_2020, That woman is well liked by little children.)

Synonym

Translation

  • English: Satisfactorily