well

Naija

Etymology1

From: English well

Pronunciation

  • wɛ̂

Play


Noun

  • Hole wey dem dig for ground wey dem from dey get water.
  • Dem suppose dig di well make e deep if dem want water wey clean well well.  — (They ought to dig deep if they want clean water from the well.)
  • So Rebekah come run go the well go fetch water many many times.  — (jw__9292. Rebekah ran to the well and fetched water many times.)

Translation

  • English: water well

Etymology2

From: English well

Pronunciation

  • wɛ̂

Play


Adjective

  1. Sey person body dey alright, noting do am. Sey e no dey sick or e no dey crase.
    • Your faith don make you well.  — (jw__21088. Your faith has made you whole again.)
    • You no well.  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__103, You are not fine.)
    • De con call us for village say our moder no well.  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__78, They called us from the village saying our mother was sick.)
  2. Sey someting pass beta place for person body or mind.
    • Di pounded yam and vegetable soup go down well.  — (The pounded yam and vegetable soup was very sumptuous.)
    • When I hear sey she born, di news sweet me for body well.  — (The news of her safe delivery was uplifting.)

Translation

  • English: healthy, fine

Adverb

  1. When person or someting dey do normal or make sense.
    • Tell James make he do well o.  — (Tell James to be of good behavior.)
    • Guy, I don't know if tings go work out dat well.  — (NST_cleaned__3450. I am not too sure things will work out as planned.)
    • You say tings no go well again after dem sack you?  — (You said things turned upside down for you after the sack?)
  2. Someting or person wey dey okay.
    • Dey teach french well?  — (JOS_26_Small-Talk_DG__19, They teach French well?)
    • E try very well.  — (LAG_33_Buhari-Recession_M__135, He tried very well.)

Related form

Synonyms

Translations

  • English: well, approvingly