wellwell
Naija
Alternative form
Etymology
From English: well
Pronunciation
- wɛ̂lwɛ̂l
Adverb
- As someting dey happen no be small.
- Dat guy get money wellwell. — (NSC_2021, That man is really rich.)
- You see dat guy wey tall wellwell wey come? — (NSC_2021, Did you see that really tall man who came?)
- Make someting dey happen no be small
- Di guy sabi wash moto wellwell. — (NSC_2020, The man knows how to wash cars very well.)
- Small small pikin dey like dat woman wellwell. — (NSC_2020, That woman is well liked by little children.)
Synonym
Translation
- English: very well