were
Naija
Etymology
From: Yoruba wèrè (mad man)
Pronunciation
- wèrè
Noun
- Person wey dey kolo.
- Dat girl don chop were — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The lady is insane.)
- People don turn Were for dis queue. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, People have gone haywire at the queue. )
Synonym
Translation
- English: madness
Adjective
- Person wey dey or don kolo.
- Dat guy na were — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The man is mad.)
- Were don dey worry does peopl, na figt dem dey fight since morning. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Those people are deranged, they have been fighting since morning.)
Synonym
Translation
- English: mad