were

Naija

Etymology

From: Yoruba wèrè (mad man)

Pronunciation

  • wèrè

Play Play

Noun

  • Person wey dey kolo.
  • Dat girl don chop were.  — (The lady is insane.)
  • People don turn were for dis queue.  — (People have gone haywire at the queue. )

Synonym

Translation

  • English: madness

Adjective

  • Person wey dey or don kolo.
  • Dat guy na were.  — (The man is mad.)
  • Were don dey worry dose people, na fight dem dey fight since morning.  — (Those people are deranged, they have been fighting since morning.)

Synonym

Translation

  • English: mad