donate

Revision as of 15:34, 8 December 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''donate'' ===Pronunciation=== * dòneȋt <sm2>Pcm-ng-donate.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-donate.m.ogg</sm2> ===Verb=== * Make person car...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English donate

Pronunciation

  • dòneȋt

Play Play

Verb

  • Make person carry wetin e get take give anoder person or people/someting wey need am.
  • He donate all im money give charity.  — (NSC_2021, He donated all of his valuables to the charity.)
  • Some people dey donate their egg and sperm for people wey wan born but no fit.  — (NSC_2021, Some people donate their sperm and egg for individuals who want to conceive but are unable to do so.)

Synonyms

Translations

  • English: donate