export
Naija
Etymology
From English: export
Pronunciation
- èspɔ̂t
Verb
- Make dem carry someting go anoder place.
- I know person wey dey export dry fish go obodo oyibo. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I know someone who exports dried fish abroad.)
- Na we dey export cocoa carry give dem but na we dey use money buy chocolate from dem. No be mumu be dat? — (NSC_2021, We exports cocoa to them, but we buy chocolates from them. Isn't that foolishness?)
Antonym
Translation
- English: export