export

Naija

Etymology

From English: export

Pronunciation

  • èspɔ̂t


Verb

  • Make dem carry someting go anoder place.
  • I know person wey dey export dry fish go obodo oyibo.  — (I know someone who exports dried fish abroad.)
  • Na we dey export cocoa carry give dem but na we dey use money buy chocolate from dem. No be mumu be dat?  — ( We export cocoa to them, but we buy chocolates from them. Isn't that foolishness?)

Antonym

Translation

  • English: export