import

Naija

Etymology

From English: import

Pronunciation

  • ìmpɔ̂t

Play Play

Verb

  • Make dem bring someting enter country from anoder country.
  • I wan go import babes from yonder o.  — (I want to import girls from the village.)
  • Ghana import 30 million condoms.  — (bbc__54017, Ghana imports 30 million condoms.)
  • Afta dem stop to dey import Hydroquinone, dem change di name.  — (bbc__12842, After the importation of Hydroquinone was stopped, the name was changed.)

Related form

Antonyms

Translations

  • English: import