express

Revision as of 11:33, 28 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English express

Pronunciation

  • ɛ́sprɛ̂s

Play Play

Noun

  • Road wey wide wey dem put coaltar wey motor dey fit run fast fast.
  • ekelebe don dez di boy wey tiff for express.  — (NSC_2020, The boy who stole at the major road was beaten by the officer.)
  • Dem don die di guy for express  — (NSC_2021, The guy was killed at the highway.)

Synonym

Translation

  • English: highway