instanta

Revision as of 13:21, 3 March 2022 by Emeka (talk | contribs) (→‎Adverb)

Naija

Etymology

From: English instantly

Pronunciation

  • ínstàtà

Play Play

Adverb

  • Sey someting dey happen now now as dey de talk am.
  • Give me di money wey you owe me, instanta.  — ( NSC_2021, Pay me what you owe me right away.)
  • If you snap your passport for here, na instanta you go get am.  — (NSC_If you take your passport photograph here, you will get it immediately.)

Synonyms

Translations

  • English: immediately