instanta

Naija

Etymology

From: English instantly

Pronunciation

  • ínstàtà

Play Play

Adverb

  • Sey someting dey happen now now as dey de talk am.
  • Give me di money wey you owe me, instanta.  — (Pay me what you owe me right away.)
  • If you snap your passport for here, na instanta you go get am.  — (If you take your passport photograph here, you will get it immediately.)

Synonyms

Translations

  • English: immediately