pim
Naija
Alternative forms
Etymology
From:unknown
Pronunciation
- pím
Noun
- Sound wey person fit make.
- If I hear pim, I go wounjure you. — (Egbokhare_2020, If you dare make a sound, I will wound you.)
- Anybody for dis class wey make pim, go know sey I be wicked person. — (NSC_2021, Anyone in this class who dares to make a sound will know that I am a wicked person.)
Translations
- English: sound