pim

Naija

Alternative forms

Etymology

From:unknown

Pronunciation

  • pím

Play

Noun

  • Sound wey person fit make.
  • If I hear pim, I go wounjure you.  — (If you dare make a sound, I will wound you.)
  • Anybody for dis class wey make pim, go know sey I be wicked person.  — (Anyone in this class who dares to make a sound will know that I am a wicked person.)

Translations

  • English: sound