pem

Naija

Etymology1

  • From: Unknown

Alternative Forms

Pronunciation

pím

Play Play

Noun

  • Sound wey person fit make.
  • If I hear pem, I go wounjure you.  — (If you dare make a sound, I will wound you.)
Translation
  • English: sound

Etymology2

  • From: Unknown

Alternative Forms

Pronunciation1

pɛ̂m

Play


Pronunciation2

pâm

Play Play

Verb

  • Make person stay one side.
  • I know wetin de dey do. I just pem dey look dem. De go dey tink sey I no know wetin dey sup.  — (NSC_2021, I know what they are doing. I 'm just in a corner observing them. They’ll think that I don’t know what is happening.)
  • Dat deve na im be di matter wey dey ground abi? Just pem, I go handle am.  — (NSC_2021, The illegal levy is the issue, right? J ust relax. I 'll handle it.)
Synonym

kpro, dey

Translation
  • English: stay, hide, relax