area scatter
Naija
Etymology
From: English area and scatter
Pronunciation
ériáskátà
Noun
- Person wey sabi make di kind wahala wey be sey people go con gader.
- If you by mistake carry area scatter enter house e mean sey trouble don tie wrapper dey wait you every day. — (NSC_2021, Regretfully, anyone who marries a troublesome person should expect endless troubles day after day in the house.)
- Dat man? No near im house o. Di man na area scatter. — (NSC_2021, That man? Don't go close to his house. The man is a trouble maker.)
Related forms
Synonym
Translation
- English troublesome person