area scatter

Naija

Etymology

From: English area and scatter

Pronunciation

érjáskátà

Play Play

Noun

  • Person wey sabi make di kind wahala wey be sey people go con gader.
  • If you by mistake carry area scatter enter house e mean sey trouble don tie wrapper dey wait you every day.  — (NSC_2021, Regretfully, anyone who marries a troublesome person should expect endless troubles day after day in the house.)
  • Dat man? No near im house o. Di man na area scatter.  — (NSC_2021, That man? Don't go close to his house. The man is a trouble maker.)

Related forms

area boy, scatter scatter

Synonym

gbagbati

Translation

  • English troublesome person