airtime
Naija
Etymology
From: English air and time
Pronunciation
Usage
dem dey use am for phone
Noun
- Na wetin dem dey buy put for phone to fit take talk abi browse.
- Yesterday here, I beg you for airtime you no gree, today you wan chop my food, e no work! — NSC_Agnes.(I begged for airtime from you yesterday you refused, but now you want to share my meal, no way!)
- Some girls sabi beg guys for airtime — NSC_Agnes.(Some girls beg for airtime a lot.)
Synonym
Translation
English: The credit charging in mobile phones