chief
Naija
Etymology
From: English chief
Pronunciation
- tʃîf
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1542
- Frequency in raw corpus: 336
- Frequency rank in raw corpus: 906
Noun
Person wey be oga or wey dey give traditional title.
- Dem don put am for chief. — (Egbokhare_2021, He has been installed as a chief.)
- E no know sey one chief dey inside dat place dey guard di place. — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__216, He was not aware there a chief on guard there.)
- Na chief of general staff Hulusi Akar lead dem waka come. — (bbc__11030, The Chief of general staff Hulusi Akar led the group.)
- According to di chief, di king of di community dey visit dis sacred place of di mountain once a year. — (bbc__11852, The traditional chief said the monarch visits the sacred place in the mountain annually.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
- commander
Translations
- English: chief
Noun (Appelative/Vocative)
Na name wey de dey use hail person to give am respect or praise am.
- Chief Engineer Reuben, — (NST_cleaned__31263, __no translation__)
- Chief Brando Omu Chief Brando Omu — (bbc__25290, __no translation__)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: mostly used for traditionalists (council of chiefs)