charm
Naija
Etymology
From English: charm
Pronunciation
Noun
Na juju wey people dey use to do bad ting.
- I dey fear dat my papa sister becos sey she get charm. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, I am afraid of my father's sister because of her magical powers.)
- Dat man don use charm for di girl. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, The man has used magical powers to bewitch the girl.
Synonym
Translation
English: magical powers
Verb
Make person dey use juju for anoder person.
- Di girl don go charm di boyfriend to dey collect money for im hand. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The girl bewitched the boyfriend in order to extort money from him.)
- Dem charm di man sotay e no sabi where im dey. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, they enspelled the man to the extent that he could not recognize his environment. )
Synonym
Translation
English: charmed, enspelled