juju man
Revision as of 12:37, 8 June 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (EmekaFelixO moved page Juju man to juju man)
Naija
Etymology
From French: juojuo and man
Pronunciation
Noun
- Person wey dey use juju still dey do for people.
- Di jujuman tell di Gboy sey di jazz don ready. — (NSC_2021, The native doctor told the internet fraudster that the charms are ready.)
- Men dey go meet jujuman make dem dey fit dey nack girls well. — (NSC_2021, Men go to meet native doctors to get charms in order to perform well sexually.)
- Ashi dey go meet jujuman make e do come again for dem. — (NSC_2021, Prostitutes go to native doctors to charm their customers.)
Related Forms
Synonym
Translation
- English: native doctor