kule
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English cool
Pronunciation
- kùlɛ́
Adjective
- Na as someting fit make person mind and body come down.
- Even Ijora, everyting don dey kule, — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__52, Even at Ijora, there is now calm.)
- He also tok say, di naija army don also get one stabilization plan, wey dem go use make things dey kule, for di north-east. — (ja102__1477, He noted that the Nigerian army has devised a plan to stabilise the North-east.)
Translations
- English: calm,
Adverb
- Na di way person body and mind take reach ground.
- I sleep kule. — (Egbokhare_2021, I slept nicely.)
Translations
- English: calmly
Verb
- Obobs, na to find way take kule for house o. — (Egbokhare_2021, Brother, I will just find a way to chill out at home!.)
Translations
- English: cool off