snacks
Naija
Etymology
From: English snack
Pronunciation
- snâks
Noun
Na different different kind small chop chop wey de dey take flour make.
- Abeg, make we arrange snacks for the small party as money no dey to arrange jollof and poundo. — (NSC_Abonyi_2021, Please, let us get small chop since our budget is not enough for jollof and pounded yam.)
Translations
- English: snack