snacks

Naija

Etymology

From: English snack

Pronunciation

  • snâs

Play Play

Noun

  • Different different kind small chopchop wey de dey use dey hold belle make better food come.
  • Abeg, make we arrange snacks for the small party as money no dey to arrange jollof and poundo.  — (Please, let us get small chop since our budget is not enough for jollof and pounded yam.)

Translations

  • English: snack