yankee
Naija
Etymology
From English: yankee
Pronunciation
- jànkí
Noun
- Oyinbo country.
- Any small chance wey I get, na yankee I dey enter. — ( NSC_2021, Any opportunity I get, I'm traveling abroad.)
- Dis na anoder way wey people dey call America.
- Dat guy don tear go Yankee o. — (NSC_Emeka_2020, That guy has gone to America.)
- Some people dey argue sey Jand make sense pass Yankee, bro Shola wey never see tire of plane dey raise voice dey jump. — (NSC_2021, Some people are arguing that England is better than America and Shola who hasn't travelled anywhere is getting animated in the conversation.)
Synonyms
Translations
- English: abroad, America