away

Naija

Etymology

  • English: away

Pronnciation

  • àwê

Play Play

Noun

  1. oyibo people country.
    • Dat guy dey away.  — (NSC_2021, That guy lives outside the country.)
    • E no get people here o, all of dem dey away.  — ( NSC_2021, None of his relative lives here, they are all based abroad.)
  2. Make person dey follow person wey e no marry.
    • Na away match she go play come pass dere carry belle.  — (NSC_2021, She got pregnant from a fling she had.)
    • Sey your wife travel no mean sey you go begin do away.  — (NSC_2021, The fact that your wife traveled does not mean you should have flings.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: foreign based, fling