weed

Naija

Etymology

From English: weed

Pronunciation

  • wíd


Noun

  • Plant wey peopl dey smoke to high.
  • Im dey smoke weed.  — (Egbokhare_2020, He is smoking weeds
  • Na weed finish im life.  — (NSC_Legbeti_2021, Addiction to marijuana finished him.)
  • Plenty youths wey full town dey live on weed.  — (NSC_Legbeti_2021. Lots of youths have become addicted to marijuana.)

Synonyms

Translations

  • English: marijuana