weed

Naija

Etymology

From English: weed

Pronunciation

  • wîd


Noun

  • Plant wey people dey smoke.
  • Im dey smoke weed.  — (He is smoking marijuana.)
  • Plenty youths wey full town dey live on weed.  — (Lots of youths have become addicted to marijuana.)

Synonyms

Translations

  • English: marijuana