agbero
Naija
Alternative forms
Etymology
- From yoruba agbero
Pronunciation
- ágbɛ̀rò
Noun
- Person wey dey stay for park wey dey help driver and conductor load motor.
- As e come from village, work hard am get naim e turn 'agbero make e dey see food chop. — (NSC_2021, When he came from the village and it was difficult for him to get a job, he became a motor-park tout so he could at least eat.)
- Work wey person dey do wey be sey e dey dey park dey help driver and conductor load motor.
- E no get who no suppose get someting wey e dey do. Even if agbero na im you see, do am. — (NSC_2021, No one should be without something to do. Even if it's to be a motor-park tout, do it.)
- You no fit just carry go garage go begin do agbero, you go first go see di park chairmo. — (NSC_2021, You can't just go the motor park and start working as a motor-park tout, you have to see the boss of the park first.)
Antonyms
Translations
- English: motor-park tout, ruffian, tout,
Adjective
- Boy wey dey dey street wey no get work wey dey find person wey e go obtain
- E be agbero. — (NSC_Ajede_2020, He is a punk.)
- As you don talk sey you go be agbero wetin I want talk put? — (NSC_2021, Since you have decided to be a tout, what can I say?)
Translation
- English: tout, punk