backside
Naija
Etymology
From:English backside.
Pronunciation
- báksáìd
Noun
- Person nyash
- See as di woman backside dey shake wen she dey dance makosa. — (NSC_2020, The woman buttocks shakes well while dancing Makosa dancing .)
- na so di pikin balance ontop herbackside as she back am. — (NSC_2020, The baby rested on her buttocks while sleeping on her back.)
Synonym
Translation
- English: buttocks