bakassi

Naija

Alternative Form

Etymology

From: Place in the Niger Delta

Pronunciation

  • bàkásì

Play Play

Proper Noun

  • Name of one place wey dey for Rivers State.
  • Na wa for dis Bakassi people matter, dem no dey Cameroon, dem no dey Naija!  — ( Bakassi issue is such a sad one. They are neither in Cameroon nor in Nigeria.)
  • I reach Bakasi for night yesterday!  — (I arrived Bakassi pretty late yesterday.)

Noun

  • Woman nyash wey big well well.
  • Di woman bakassi na die!  — ( The woman has bouncing buttocks.)
  • Na because di babe get one kind bad bakassi like dat na im make papa Chukwudi leave im wife follow am!  — (Papa Chukwudi left his wife for the girl because of her large buttocks.)

Synonym

backyard, buttocks, ikebe, nyash, uku

Translation

  • English: buttocks