backside

Naija

Etymology

From:English backside.

Pronunciation

  • báksáìd

Noun

  • Person nyash.
  • See as di woman backside dey shake wen she dey dance makosa.  — (NSC_2020, The woman’s buttocks shakes well when she is dancing the makosa dance.)
  • Na so di pikin balance ontop her backside as she back am.  — (NSC_2020, The baby rested on her buttocks while sleeping on her back.)

Synonym

bakassi, backyard, ikebe

Translation

  • English: buttocks