like
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English like.
Pronunciation1
- láìk
Pronunciation2
- làìk
Adjective
- Make someting be like anoder ting.
- Den, at di same time, I go dey bring you into wetin we dey call di billionaire school wey be sey de dey bring like minds together, teach you how to do business — (NST_cleaned__36687, Then at the same time, I'll bring you into what is called the millionaire school where we bring like minds together, and teach you how to do business idea.)
- E no mean sey because your papa marry plenty plenty wife you must do like am. — (NSC_2021, Because your father married plenty wives doesn't mean that you should.)
Translations
English: like
Preposition
- As someting dey be.
- Mgbo no dey like dat before. — (ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__11, Mgbo was not like that before.)
- Ehn she go don born, she go don born like, like three sha. — (IBA_10_Recession_DG__156, Yes ! She should have given birth... she should have giving birth to about three kids indeed)
Related forms
Translations
- English: as
Transitive Verb
- Make someting sweet person belle.
- I like am. — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__82, I like it.)
- Who like you, — (LAG_22_I-Senior-You_DG__179, Who like you ?)
- I go, I go do anyting wey I like. — (JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__280, I will... I will do anything that I like.)
Synonyms
Translations
- English: Like