jollificate
Revision as of 13:42, 5 October 2021 by 160.152.119.253 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''jollification'' ===Pronunciation=== * ʤɔ̀lɪ̀fɪ́keɪ́tè <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg<...")
Naija
Etymology
- From: English jollification
Pronunciation
- ʤɔ̀lɪ̀fɪ́keɪ́tè
Verb
- Make person dey chop, dey drink de do wetin dey make im mind dey totori am.
- My people just dey jollificate for di party. — (NSC_2021, My people were merrymaking at the party.)
- Every December 25th na time to de jollificate for our house. — (NSC_2021, Every December 25th is a festive period in my home.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: celebrate, enjoy