express

Revision as of 16:26, 11 October 2021 by 160.152.48.190 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English express

Pronunciation

  • ɛ́ksprɛ̀s


Noun

  • Main road where motor dey pass.
  • ekelebe don dez di boy wey tiff for express.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The boy who stole at the major road was beaten by the officer.)
  • Dem don die di guy for express  — (NSC_2021, The guy was killed at the highway.)

Synonym

Translation

  • English: highway