ojoro

Revision as of 13:55, 12 October 2021 by 160.152.122.171 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • ɔ̀kádà


Verb

  • Wetin person use sense do someting wey no good wey go favor am.
  • I no dey play with you again. Your ojoro too much.  — (NSC_2021, I am no longer playing with you. You cheat a lot.)
  • Ojoro no good my broder.  — (NSC_2021, Cheating is terrible brother.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: cheat, trick