hot water

Revision as of 10:07, 26 November 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ‘’hot and water’’ ===Pronunciation=== * hɔ̀twɔ̀tá <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English ‘’hot and water’’

Pronunciation

  • hɔ̀twɔ̀tá


Noun

  • Water wey don tey for fire wey fit burn person if e touch body.
  • If you wan make eba, you go need hot water.  — (NSC_2021, If you want to make eba, you need hot water.)
  • For harmattan I no dey fit baff wit coldwater if I no see hot water.  — ( insert translation )

Related forms

Antonym

Translation

English: hot water