so so
Naija
Etymology
From: English so
Pronunciation
- sósó
Adverb
- Wetin person dey use yarn to show how matter take dey drag.
- Na so so book-me-down plenty o — (deuber__6507, There's a lot of book-me-down.)
- Na so so wahala. — (deuber__2721, It is very problematic.)
Related forms
Translations
- English: just