so so

Naija

Alternative Form

soso

Etymology

From: English so

Pronunciation

  • sósó

Play


Adjective

  • Wetin person dey use yarn to show how matter take dey drag.
  • Na so so book-me-down plenty o.  — (deuber__6507, There's a lot of book-me-down.)
  • Na so so wahala.  — (deuber__2721, It is problematic all the time.)

Related forms

Translations

  • English: something that happens all the time