chest

Revision as of 03:01, 2 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English chest

Pronunciation

  • t͡ʃêst

Play Play

Noun

  • Di up part of person body wey get muscle and bone con flat join with e shoulder for top and join with e rib for down.
  • Di best goal wey Maradona score for 1986 World Cup na di one wey take chest chest di ball before e dribble five players con score.  — (NSC_2021, Maradona's best goal where he chested the ball and dribbled five players before netting the ball came in the 1986 World Cup.)

Translation

  • English: chest

Verb

  1. Make person use di up part of e body wey muscle and bone take control ball.
    • . Sometimes e dey hard referee to see whether na chest or na hand some players dey use control ball.  — (NSC_2021, It is sometimes difficult for referees to distinguish between handball and chesting.)
  2. Make person do like sey wetin do am no dey pain am.
    • You see as dat guy chest dat cane? E no even cry.  — (NSC_2021, You see how that guy didn't flinch when he received forty strokes? He didn't even cry.)
    • Di business just fall like dat, but she just chest am start another one.  — (NSC_2021, Di business failed, but just dealt with it without breaking a sweat and started another one.)

Translation

English : to chest a ball down, endure, endure without breaking a sweat